LYRICS: Skiibii – Back to Sender

Join Our WhatsApp Channel For Latest Update

LYRICS: Skiibii - Back to Sender
LYRICS: Skiibii – Back to Sender

Intro

Let’s go

Skiibii

Verse 1

All is in order eh

I want to pop champagne

But they want to block my way

Eh

Back to sender eh yo

Awon to soro bi professor

Won bere kilo fe so

Inna the zanga they feel my song

Oh ah

Chorus

She say she feeling the boy

She want to enter

London la lo fo shu mefa

I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)

God cover me, back to sender

She say she feeling the boy

She want to enter

London la lo fo shu mefa

I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)

God cover me, back to sender

Verse 2

I carry city for my shoulder

Escala omo to da

You know I be one man soldier

‘Cause blood of Jesus cover me

Ni gboro won wa, won le won o ba

Ni gboro wan pa kamasutra

Ti mo ti hustle pa

Mo ya fi won buga

I wan chop my life with no regrets

All of my guys dem know me wella

To ba ni ke jaiye lo

Jaiye lo nonstop, ego surplus

Be benlo, billi billi billi bion

La le ana yen nibo lo wa, nibo

Chorus

She say she feeling the boy

She want to enter

London la lo fo shu mefa

I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)

God cover me, back to sender

She say she feeling the boy

She want to enter

London la lo fo shu mefa

I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)

God cover me, back to sender

About Cele 26335 Articles
A Huge Music Fanatic. A Deeper Admirer of Knowledge and It's Dissemination.

Be the first to comment

Leave a Reply